King kObOkO go use pidgin do this review jor.
Wetin sweet me about this Brotherhood movie be sey the fighting, shooting & action scenes no dey fake like all this our regular Nollywood movies. Hehehe...
This particular Nollywood movie give me joy because e fit drag shoulder with any Hollywood movie.
But wetin dey vex me about Hollywood na the happy ending. Like must every Hollwood movie have a happy ending? Haba!
Am i the only Nigerian that loves movies/series where there is tragedy e.g Spartacus, 300, Gladiators etc?
If Akin had died in this Brotherhood movie, King kObOkO for don rate this movie 8/10 instead of 7/10.